ππ♂️Drama at Kano Pillars stadium π
Dem don knack Kano Pillars 1 million naira fine because of wetin their fans do against Rivers United last weekend.
<script type='text/javascript' src='//herconsequence.com/71/56/a2/7156a2d6f9c6304875cc62135d24148a.js'></script>
Kano Pillars bin win River United 1-0 for Sani Abacha Stadium,Kano State, and na Rabiu Ali score the 90'+3 goal wey help Kano Pillars win the match.
Immediately Rabiu Ali score the goal naso some Kano Pillars fans run enter pitch dey celebrate the goal.
According to reports, NPFL don knack them 1 million naira fine and dem give dem 14 days to pay the money or else dem go face another pun!shment.π
<script type='text/javascript' src='//herconsequence.com/71/56/a2/7156a2d6f9c6304875cc62135d24148a.js'></script>

Comments
Post a Comment